Dj LEDem dey call me Alhaji No be by age oh, na by levels… Wetin I dey carry, e pass luggage. Clear road!” Alhaji no dey beg for seat (no dey beg) Anywhere I enter, elite (I dey high) Too much drip, e dey leak (on God) If dem try me, na delete (gbosaa!)









